Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 32:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Na God dey guide dem by ensef, e nor get any oda god wey dey with am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 32:12
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu lead yor pipol with kloud for day time and fire wey go dey give dem lite for nite.


doz wey God give di land before any strenja kon stay with dem.


Na God lead en pipol pass di wildaness, bikos en love wey nor dey fail dey forever.


My God, make Yu tish mi how I go live my life and bikos my enemies hide for korna dey wait to distroy mi, make Yu lead mi pass di rite road.


E dey lead dem with kloud for day and pila wey get fire for nite.


Di Shepad for Israel, make Yu listin to us. Yu wey dey kare for Josef shidren-shidren, just as shepad dey kare for en sheep. My God wey high pass di angels, make Yu show yor glory wey dey shine


Una must nor serve anoda god; una must nor bow before any oda god.


Even wen una don old kon get white hair, I go still dey kare for una. Na mi kreate una, so I go support, help and save una.”


Just as dem dey lead melu go valley wey get betta grass, na so too God dey give en pipol rest. E lead en pipol kon bring honor to en name.


I draw dem near body with love and kindness. I remove dia heavy load from dia head kon bend down feed dem by mysef.


and for di wildaness where E for karry us like man wey dey karry en pikin. Na like dis E dey do for evriwhere wey una go until una rish dis place.”


God sey, “Na Mi, bi Mi! And e nor get any oda god escept Mi. I dey kill and give life, I dey make pesin sick and heal pesin too and nobody go fit fight mi.


E show una dis tins, so dat una go know sey na di Oga God bi God and no oda pesin or tin, big rish am.


So make una remember dis tins kon keep am well for una heart: Na di Oga God bi God, both for heaven and for eart and know oda god, dey.


Bikos na di Oga awa God take wi and awa papa dem komot from sofa for Egypt kon do all doz mirakles for awa front. E still protet us wen wi dey travel pass difren kountries.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ