Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 3:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 (Sidon pipol dey koll am Hermon Sirion, why Amor pipol dey koll am Senir),

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 3:9
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol wey dey half of Manasseh tribe kon stay from Bashan go rish Baal-Hermon, Senir and Mount Hermon and dem kon dey many well-well.


E bi like di dew for Hermon wey dey flow from Zion hill. True-true, na der God for sey en blessings go always dey forever and ever.


E make Mount Lebanon dey shake like small animal kon make Mount Hermon dey jump like small melu.


Naw, I nor get hope at-all, but I go remember Yu, even from Mount Hermon wey far and for Mount Mizar land wey dey Jordan River.


Na Yu kreate di nort and sout. Mount Tabor and Mount Hermon dey praiz yor name.


My wife to bi, make yu follow mi from Lebanon. Make yu kom down from Mount Amanah, from Senir and Hermon and where lion and leopard dey stay.


Dem use wood from Mount Hermon take build di ship kon use cedar from Lebanon take do en pole.


from Mount Halak to Seir go rish Baal-Gad for Lebanon Valley under Mount Hermon. Joshua katch all dia kings kon kill dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ