Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Wi judge dem well, both wimen and shidren, just as wi judge King Sihon for Heshbon.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 3:6
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Israel pipol kon make vow to God sey: “If Yu diliver dis pipol give us, wi go distroy dia town.”


Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.


“So make una cross go River Arnon. Si! I don already give una Sihon wey bi Amor king for Heshbon and all en land. So make una go fight and take di land from am!


For dat time, wi take all di towns kon judge di pipol as God wont am, plus di wimen and shidren, den wi kon kill all of dem.


Una nor chop bread or drink wine or any oda drink, but E give una food, so dat una go know sey na-im bi di Oga una God.


But God tell mi, “Make una nor fear, bikos I don give una viktory ova King Og and all en sojas and I go give una all en land. Make una do to am, just as una do to King Sihon for Heshbon town inside Amor.”


Dem guide all dis towns with high walls, big gates kon lock dem with betta iron key and dem still get many village.


Israel pipol karry evritin wey dey dis towns, plus dia animals, but dem kill all dia pipol finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ