Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem guide all dis towns with high walls, big gates kon lock dem with betta iron key and dem still get many village.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 3:5
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yor pipol seize strong-strong towns; betta-betta land; house wey propaty full; well wey dem don dig; olive trees; fruit trees and vineyards. Dem chop anytin wey dem wont kon fat and dem enjoy all di good tins wey Yu give dem.


Dis na why Jew pipol wey dey stay small-small town dey celebrate di fourteent day for di twelft mont wey bi Adar mont, as betta holy day to give gift, food and oda betta tins.


But na strong and big pipol dey stay der and di town get betta wall and dem dey guide am well-well. Wi still si Anak shidren-shidren for der.


Na wetin go happen to us? Awa own brodas don make us dey fear, bikos dem sey, ‘Di pipol wey dey di land big well-well pass us; dia kountry dey big and dem fence am rish heaven. Wi still si Anak shidren-shidren for der too.’ ”


For dat time, wi kollect all di towns wey e get. E nor get any town wey wi nor take from dem. Wi take sixty towns and all di aria for Argob wey bi Bashan main kingdom.


Wi judge dem well, both wimen and shidren, just as wi judge King Sihon for Heshbon.


Na faith make Jeriko wall fall afta Israel pipol don mash round am for seven days.


Dem still bring gold rat for each towns wey di five kings dey rule; from di strong ones go rish di village dem, plus di Great Abel where dem put di Kovenant Box, until di day wey e rish Joshua (wey kom from Bet-Shemesh), field.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ