Deutronomi 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
12 Dis na di land wey wi kollect den: Di aria from Aroer go River Arnon and half for Gilead hill kountries with dia towns, I give dem to Reuben and Gad tribe.
from Jordan River east go rish di sout towns for Aroer for River Arnon, plus Ramot and Bashan for where Gad tribe, Reuben tribe and East Manasseh tribe dey stay.
Di remainin one for Gilead and di land for Bashan and King Og kingdom, I give dem to half for Manasseh tribe. (All di aria for Argob, dat is, all Bashan wey dem dey koll Refah land.