Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 28:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 God go bless una towns and una fields.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 28:3
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Isaak harvest plenty well-well and e rish hundred times of wetin e plant dat same year, bikos God don bless am.


From dat time, Potifa make Josef as pesin wey go dey kare for evritin wey dey en house and God kon dey bless Potifa house. Bikos of Josef, God blessing dey for evritin wey e get, both for di house and for di field.


Wen di king hear di words wey dem rite for di Law Book, e kon tear en klot.


Make wi praiz God! Pesin wey dey obey and love to do wetin God kommand, blessing dey follow am.


Una korn, grapevines, fig trees, pomegranates and olive tree nor dey produce food since, but from naw go, I go bless una.”


God go bless una shidren and una plants. E go still bless una animals and dia pikin wey dem go born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ