Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 28:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Una go get all dis blessings if una obey di Oga una God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 28:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yes! True-true, dis na God blessing for doz wey dey fear am.


But evritin wey I tok thru my profets, happen to una grand-grand papa dem, just as I tok am. So dem turn from sin kom meet mi kon sey, ‘Oga God wey dey lead heaven sojas, na en really ponish us, just as wi deserve am. E don do wetin E sey E go do.’ ”


God go bless una if una obey di Oga una God kommand wey I dey give una today.


But if una forget di Oga una God and una nor gri obey en kommand and laws wey I dey give una today, den all dis curse go kom meet una with full force:


If una nor gri listin to di Oga una God or obey en kommand and law wey E give una, all dis curse go porshu una, until e distroy all of una.


Fisical trainin dey good, but na to know God good pass, bikos yu go get reward for dis life and di one wey dey kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ