Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 27:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Anybody wey sleep with en wife mama, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 27:23
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“ ‘Make una nor sleep with both mama and dota. And make una nor sleep with di woman grand-pikin, weda na en son or dota born am. Dem bi klose family and dis tin dey wiked well-well.


If anybody sleep with woman and en dota, dat kind tin bad well-well. So dem go burn di man, di woman and en dota with fire. So make una nor allow dis kind tin happen.


Anybody wey hide go kill en neighbour, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ