Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 27:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 “Den Levi tribe go shaut give Israel pipol sey:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 27:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“All of us don break yor law and wi nor gri listin to wetin Yu tok. Wi don sin and na awa sins make Yu dey ponish us so, just as yor savant, Moses rite am for di law.


And Reuben, Gad, Asher, Zebulun, Dan and Naftali tribe go stand on-top Mount Ebal kon curse any tribe wey nor follow God kommand.


‘Anybody wey make juju or image to woship, na curse go follow dat pesin, bikos juju wey human being dey make, na sin to God. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


Di pipol, rulers, leaders and judge dem stand for di two side for di box and for di Levi priests wey karry God Kovenant Box. Both Israel pipol and doz wey dey der as strenjas dey for di box front. Half of di pipol stand for Mount Gerizim front and di oda half stand for Mount Ebal front, just as God savant Moses kommand dem to do, before dem kollect di blessing.


Den Joshua read all di word for di law, plus di blessing and di curse, just as dem rite am for di Law Book.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ