Deutronomi 26:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 Evry three years, una must offa special tithe for una plants. For dat year, una must give una tithe to Levi pipol, di strenjas, doz wey nor get papa and mama and wimen wey dia husband don die, so dat dem go dey si food chop for di town. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |