Deutronomi 24:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 If una katch pesin wey kidnap anoda Israel pesin kon dey trit am like slave or sell am, di pesin wey kidnap anoda pesin, must die. Like dis, una go remove bad-bad tins from among una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |