Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 24:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make una nor put man wey just marry among di sojas or gi-am any oda work. E must dey free to spend one year for en house, so dat di wife go dey happy.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 24:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.


So always dey happy with yor wife and find joy for di woman wey yu marry from di biginnin,


So as far as wi dey live dis yuzles life wey God give us, make wi enjoy am with awa wife, bikos dat na awa reward for all di trobol wey wi dey face for dis world.


“Di last one kon sey, ‘I nor go fit kom, bikos I just marry new wife.’


My friends, wetin I mean bi sey Christ go soon kom and e nor matter if yu don marry or not.


E get anybody for here wey just engage woman, but e neva marry am? If na so, yu fit go house go marry, bikos dem fit kill yu for war and anoda pesin go marry di woman.”


Wen una borrow pesin money, make una nor take en grindin stone as shorti, bikos dat na di only tin wey di family take dey chop.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ