Deutronomi 24:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Make una nor kill papa or mama, bikos of di sin wey dia shidren kommit, or kill shidren bikos of wetin dia papa and mama do; if una go kill pesin at-all, e must bi for en own sin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |