Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 24:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Una go wait for outside den e go enter en house go bring am for una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 24:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For nite, dem dey sleep without kover klot; nor-tin dey to keep dem from kold.


If una borrow anytin give una neighbour, make una nor enter en house kon take wetin e use as shorti.


If una neighbour na poor man and e kon give una en klot as shorti for di money wey e borrow, make una nor keep dat klot till di next day.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ