Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 24:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 If una borrow anytin give una neighbour, make una nor enter en house kon take wetin e use as shorti.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 24:10
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu sey make yor broda pay di money wey e dey hold yu kon seize all en klot.


If una take una neighbour klot as shorti, una must return am gi-am for evening,


bikos dat na di only klot wey una neighbour get to wear, so dat kold nor go katch am. E get any oda klot wey e go take sleep? And wen e kry kon meet mi, I go listin to am, bikos I dey pity for pesin well-well.


Una must make sure sey una dey good to am kon gi-am anytin wey e nid.


Una go wait for outside den e go enter en house go bring am for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ