2 Make una nor let pesin wey nor know en papa kom God present; even to en tent generashon, make nor of dem enter where God dey.
Strenjas wey dey follow una woship, make dem nor sey “God nor go ever take us as en pipol.” And man wey nor fit sleep with woman, make e nor sey, “My own don finish for dis life bikos I nor go ever fit born pikin.”
But una wey bi sinnas! Make una kom here make dem judge una! Na pipol wey dey do majik and ashawo born una.
man wey get hunch-back or man wey bi dwarf; man wey get diziz for eye or for en body and man wey nor gri marry.
Na strenjas go stay for Ashdod town and I go really distroy Filistia pipol, bikos dem too dey karry body up.
Una dey do di tins wey una papa do.” Dem kon tell Jesus, “Awa papa nor born us for outside marriage. Na God ensef bi di papa wey wi get.”
If anybody wound or dem kut en private part komot, make una nor let am kom God present.
Make no Ammon or Moab pesin enter God present; even to dia tent generashon, make nor of dem enter where God dey.
But if God nor ponish yu as e dey ponish all en shidren, dat mean sey yu nor bi betta pikin and yu nor get papa.