1 If anybody wound or dem kut en private part komot, make una nor let am kom God present.
Dem don tif all wetin e get; all en betta tins don vanish. E dey look as strenjas dey use di holy temple anyhow; di place wey God sey make dem nor enter.
Make una nor go sleep with una papa wife, bikos na una papa nakednes.
E nor matter weda una bi Jew or Greek pipol, savant or free pesin, man or woman, bikos all of una dey inside one body for Christ.
I wish sey doz wey dey disturb una go-go sekonsaiz demsef!
Di third generashon for Edom and Egypt pipol fit enter God present.
Anybody wey sleep with en papa wife, na curse go follow am, bikos e nor gri honor en papa. Den all di pipol go ansa, “Amen.”