Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 22:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 If di owner nor dey stay near una or una nor know who e bi, make una take am go una house until di owner go kom find am, den una must gi-am back en animal.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 22:2
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis, make yu trit pipol as yu wont make dem trit yu, bikos na so dem rite am for di Profets and Moses Law.


Wen una si una neighbour animal dey waka lost, make una nor trowey una eye; una must riton am go give di owner.


Na di same tin una go do to donkey, klot or any oda tin wey una neighbour lost wey una si. Make una dey ready to always help una neighbour.


Make nobody shit en Christian broda or make am vex, bikos na God go fight for di pesin wey yu shit and wi don tell una before and wi still dey warn una sey, God go really ponish pipol wey dey do like dat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ