Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 22:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 E dey curse di girl sey, ‘I don know sey yu nor bi virgin.’ But dis klot show sey my pikin na virgin, before e marry am.” Den, dem go spread di girl bed shit for di eldas front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 22:17
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di men kon dey fear wen dem take dem enter Josef house. Dem kon sey, “Dem bring us kom here, bikos of dat money wey wi si for awa sak dat time. E won katch us, turn us to en slave kon take awa donkey!”


Di girl papa go tell dem, “I give my pikin to dis man as en wife and naw, e don rijet am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ