14 e porshu am for publik kon sey, “Na wen I marry dis woman, I know sey e nor bi virgin.”
Make una nor lie for una neighbour head.
“Make una nor dey tok wetin una eye nor si. Make una nor join wiked pipol lie for pesin head.
Wetin yu tok fit save or distroy yor life. So yu must asept di result of wetin yu tok.
To do aproko, dey good well-well for mout wen yu dey tok am, bikos e dey sweet for body.
If anybody marry woman kon sleep with am den
Den di woman papa and mama must bring proof kon give di eldas for di town gate sey, dia pikin na virgin.
Dem go still tell am make e pay 100 silva to di woman papa, bikos na for publik e for curse di woman sey e nor bi virgin. Den di woman go still bi di man wife and e nor go fit sey make di woman pak komot from en house.
So I wont make di yong wimen marry; born shidren; dey guide dia house, so dat enemies nor go get shance to akuiz dem.