Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 22:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 If anybody marry woman kon sleep with am den

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 22:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob kon tell Laban, “Make yu give mi my wife make I marry, bikos di seven years don komplete.”


For dat evening, e bring en dota, Leah kon give Jakob and Jakob kon marry am.


Wen God si sey Jakob nor love Leah like dat, E kon make am get belle, while Rashel nor fit born.


e porshu am for publik kon sey, “Na wen I marry dis woman, I know sey e nor bi virgin.”


Wen man marry woman and e nor like am, bikos e don si one bad karata for en body, e fit rite divorce paper give di woman, den tell am make e komot from en house.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ