10 Make una nor klear una farm with donkey and melu togeda.
Make una obey my laws. Make una nor allow two difren animal sleep togeda. Make una nor plant two difren seed for one whole; or wear klot wey dem use difren material take make.
Make una nor wear klot wey dem use wool and linen take make.