2 For dat kind matter, una eldas and judge go measure from where dem for kill di pesin go rish di town wey dey near der.
Wen una dey di land wey di Oga una God dey give una, una fit si pesin wey dem kill for di field and una nor know who kill-am.
Di eldas for di town wey dey near where dem for kill di pesin, go take one small melu wey dem neva tish anytin or use work at-all.