Deutronomi 20:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 E get anybody for here wey just plant vineyard and neva chop anytin from am? If na so, yu fit go house, bikos dem fit kill yu for war and anoda pesin go chop di first fruit for yor harvest. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |