Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 20:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 For doz towns and kountries wey di Oga una God dey give una as where una go stay, make una distroy evritin wey dey inside dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 20:16
25 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Israel pipol win and kill King Og, en sons and all en pipol, until nobody dey to kill again, den dem kon stay for en land.


So naw, make una kill all di boys and wimen wey don sleep with man,


una must drive all di pipol wey dey stay di land komot. Make una distroy all dia juju wey dem make with stone or iron and all di place where dem for dey woship di juju.


But dis kommand na for only di towns wey dey far-far, nor bi for di towns inside di kountries wey una won stay.


Hit, Amor, Kanaan, Periz, Hiv and Jebus pipol, una must distroy dem finish, just as di Oga una God kommand.


di first husband nor go marry am again, bikos di woman nor dey klean and dis tin nor dey good for God eye. Make una nor bring problem kom di land wey di Oga una God dey give una.


God go put dem for una hand and na wetin I kommand una, una must do to dem.


But God dey vex for mi, bikos of una and E swear sey I nor go ever cross Jordan River or enter di good land wey E go soon give us.


All di kountries wey di Oga una God dey give una, una must distroy all of dem finish. Make una nor sorry for dem at-all and make una nor woship dia gods, if not dem go trap una.


Joshua and Israel pipol almost kill dem finish, but some still eskape go di main town.


Dat day, Joshua enter Makkedah town kon kill evribody wey dey stay der plus di king. E do di king wetin e do to Jeriko king.


Joshua win di whole land plus di kountries for hill, for di Negev, di lowland, di slope and all dia kings. E nor let any one live. E kill evritin wey dey breath, just as di Oga wey bi Israel God, tok.


Israel pipol karry evritin wey dey dis towns, plus dia animals, but dem kill all dia pipol finish.


But dem burn di town and evritin wey dey inside, esept di gold, silva, bronze and di iron tins wey dem karry go God store house.


Na 12,000 men and wimen die dat day, plus all di men for Ai.


Wen una don enter di town, make una start to burn am. Make una do as God don tok! Si, I don give una ordas.”


Dem kon tell Joshua, “Wi do like dis, bikos wi hear sey na really true sey di Oga una God don kommand Moses make e give una di whole land kon kill all di pipol wey dey stay der as una rish der. Wi do like dis, bikos wi dey fear una and wi nor won die.


and from dat day go, e kon make dem dey kut wood and karry wota for di kommunity and for God altar. Till today, dem still dey do dis work for where God choose sey, make dem dey woship am.


Israel men kon tell Hiv men sey, “E fit bi sey una dey stay near us. So how wi go fit make promise with una?”


So make yu go kill Amalek pipol. Yu go distroy evritin wey dem get. Nor leave anybody or anytin. Kill evribody both man, woman, yong pikin, melu, sheep, kamel and donkey.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ