12 But if dem nor gri open di gate for una and dem dey ready to fight, una must attack dat town.
If dem agri with una kon open di gate for una, den all di pipol for dia go serve una as una savants.
Wen di Oga una God don give dat town to una, make una use una swod take kill all di men, yong boys or boy pikin for dat town.