32 Wen King Sihon and all en sojas gada kon fight us for Jahaz,
Yu make dem win nashons, kingdoms and lands wey dey near dia own. Dem win Heshbon land, wey Sihon dey rule and Bashan land wey Og for bi king.
I dey look for peace; but wen ever I tok about am, na war dem dey give mi.
Sihon wey bi Amor pipol king and King Og for Bashan and all di kingdom for Kanaan,
E kill King Sihon for Amor, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.
God tell mi sey, “Si! I don already give una King Sihon and en land. So make una take di land as una own.”
di Oga awa God put dem for awa hand and wi kill dem, plus dia sons and evry oda pesin.
Den wi turn kon dey go Bashan and King Og for Bashan kon gada en sojas kom fight us for Edrei.
Di kings wey Israel pipol win and take dia land for Jordan River east and from Arnon Valley go Mount Hermon, plus Arabah east na: