26 So I send messenja from Kedemot wildaness go meet King Sihon for Heshbon with peace sey:
Dem send di kommand go give Jew pipol for di 127 aria wey King Zazes dey rule. Di kommand na to let Jew pipol know sey dem go get peace and dey save
Den, Israel pipol send messenja go meet King Sihon wey dey rule Amor sey,
Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.
“Make wi pass thru yor land and wi nor go tosh or take anytin from am; wi nor go even turn rite or left.
Jahza, Kedemot, Mefaat,
Kedemot and Mefaat, plus all di aria for der and dem bi four big towns.
Israel pipol send messenjas go meet King Sihon for Amor wey dey rule from Heshbon sey, ‘Abeg make yu allow us pass yor land go awa land.’