Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 2:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Dis na wetin E do for Esau shidren-shidren for Seir, wen E distroy Hor pipol, so dat dem go fit stay for der till today.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 2:22
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and Horite pipol for dia hill kountry wey stay Seir go rish El-Paran wey dey near di wildaness.


So Esau (wey still bi Edom) kon go stay for di hill for Seir.


Before-before, na Hor pipol dey stay for Seir, but Esau shidren-shidren drive and distroy dem, den kon stay der, just as Israel pipol do to di land wey dem take and na God give dem dis land.)”


Dem strong; many well-well and dem tall like Anak pipol. But God distroy Refah pipol, bikos of Ammon pipol, so dat dem go fit stay for der.


Make una nor borda dem at-all, bikos I nor go give una any of dia land, bikos na di whole Mount Seir land I give Esau dia grand-grand papa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ