Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 2:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 God sey, “Naw, make una cross go River Zered.” So wi kon do as E tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 2:13
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem rish Eshkol Valley, dem kon kut one branches wey grape full and two men karry am with stik. Dem still take some pomegranate fruit and fig follow body.


From der, dem kon travel go kamp for Zered Valley.


Den dem travel from der go di oda side for Amor for di wildaness wey wide from Amor, bikos Arnon na Moab borda wey dey between Moab and Amor.


Before-before, na Hor pipol dey stay for Seir, but Esau shidren-shidren drive and distroy dem, den kon stay der, just as Israel pipol do to di land wey dem take and na God give dem dis land.)”


Na thirty-eight years e take us to cross from Kadesh Barnea go River Zered and dat time, all di sojas for dat generashon die finish, just as God tell dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ