Deutronomi 2:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 Before-before, na Hor pipol dey stay for Seir, but Esau shidren-shidren drive and distroy dem, den kon stay der, just as Israel pipol do to di land wey dem take and na God give dem dis land.)” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |