Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 19:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 And if di Oga una God don make una land big, just as E promise una grand-grand papa kon give una all di land wey E promise dem

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 19:8
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yor shidren-shidren go plenty like san-san for groun and dem go skata go west, east, nort and sout. I go bless all di family for di world with yu and shidren-shidren name.


Na Solomon dey kontrol all di nashons from Eufrates River go rish Filistia and Egypt borda. Dem dey under am dey pay tax gi-am till e die.


Kings wey get pawa don rule for der before and dem rule di whole West Eufrates aria, dey kollect tax and oda money.


Una land go start from di Red Sea go rish Filistia pipol sea and from di wildaness go rish di river. I go give una di pipol wey dey di land and una go drive dem komot from der.


Bikos una dey kom meet mi di Oga una God three times evry year, I go drive di pipol for doz kountry wey won stop una and I go make una land big; so dat nobody go fit take una land.


Wen di Oga una God don make una land big as E sey E go do and una like to chop meat, una dey free to chop as una like.


Na dis make mi sey, make una keep three town wey pesin go run go and e go dey save.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ