7 e fit serve for der with God name, just like evry oda Levi wey bi priest wey dey serve God for der.
Na dem dey kare for di tent where dem for dey meet and di holy place. Dem still dey help dia brodas wey bi Aaron shidren-shidren, wey dey serve for God Temple.
And if one Levi pesin kom from any town for Israel kon sey e dey go where God don choose sey make dem woship am,
Dem go give di same food like di oda priests and e fit keep anytin wey en family send kom gi-am.