Deutronomi 18:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
3 Di tins wey di priests go take as dia own share, na di animals and oda tins wey di oda tribes bring kom as ofrin: dem go take di animals shoulder, jaw and belle.
“And dis na yor own: special ofrin wey kom from dia gift, togeda with all di peace ofrin wey Israel pipol give. I don give dem to yu and yor shidren forever. Evribody wey dey klean for yor family, go fit chop am.
Di meat and blood from una burnt ofrin, make una put am for di Oga una God altar. Make una pour di oda sakrifice blood for di Oga una God altar, but una fit chop di meat.