Deutronomi 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 If matter too strong for una to judge; matter like to kill pesin or matter wey koncern propaty or wahala for village, make una karry doz kind matter go di place wey di Oga una God don choose. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |