Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 17:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 wen una hear about dat kind tin, make una shek di matter well-well. If na true sey dem do dis bad tins for Israel,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 17:4
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na God get di pawa to hide tins, but na kings dey fit find and esplain dem to pipol.


“Awa law nor dey kondemn pesin unless wi don hear wetin di pesin tok or si wetin e dey do, abi nor bi so?”


den make una make sure sey una kill all doz wey dey di town; plus all di animals wey dem get.


bikos e go serve anoda god or woship di sun, moon, star or di pawas for heaven, tins wey I sey make una nor do,


den make una take di man or woman wey kommit dis sin go outside di town gate kon stone am die.


Den di judge go handle di matter well-well. If di oda pesin lie for en broda head,


But if wetin di man tok na true and e show sey di woman nor bi virgin,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ