Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 17:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Wen e sidan for di throne as king, make e kopy dis kommand put for book for di Levi priest present.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 17:18
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon do evritin wey di Oga yor God kommand yu. Make yu obey en laws and kommand, just as Moses rite dem, so dat yu go prosper for evriwhere and anytin wey yu dey do.


Jehoiada bring di king pikin kom out kon crown and gi-am God laws. Den dem make am king, anoint am kon klap dey sey, “God save di king!”


Hilkaya wey bi di High Priest kon tell Shafan di kourt seketry sey, “I don si di Law Book for God Temple.” Hilkaya give di book to Shafan and e read am.


Priest Hilkaya tell Shafan. “I don si di Law Book for God Temple.” Den e give di book to Shafan.


Moses rite all dis law kon gi-am to di priest, Levi shidren wey karry God Kovenant Box and e still give di law to all di eldas for Israel.


Dis law wey God give yu must nor komot from yor mout! Yu must dey read and tink of am evriday and nite, so dat yu go fit obey evritin wey dey inside. Den yor way go dey rite and evritin go betta for yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ