13 Den wen all di pipol hear am, dem go fear to do wiked tins.
Den, Israel pipol go hear about am kon fear and nobody go won do wiked tins again.
Wen una don start to stay for di land, una fit hear sey,
Anybody wey nor gri obey wetin di judge or di priest wey dey ripresent di Oga una God tok, una must kill dat pesin. Like dis, una go end bad and wiked tins for Israel.
Den di rest pipol go hear wetin happen and dem go kon dey fear to do doz kind bad tins.