Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 16:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 For di next six days, make una nor chop any bread wey dem make with yist. Una go make di sevent day anoda holy day to honor di Oga una God and make nobody work for dat day.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 16:8
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di eight day, dem gada evribody togeda, bikos dem don dedikate di altar for seven days kon celebrate for anoda seven days.


From di first day wey di festival start go rish di end, dem dey read one-one part from God law evriday. Dem celebrate for seven days kon finish di festival for di eight day, just as dem rite am for di law.


Koll and tell evribody sey make dem fast! Gada di leaders and all Judah pipol go meet and kry give God for en temple!


For seven days, una must offa gift to God. For di eight day, una go gada woship kon give ofrin to God. Na di day for woship and una nor go do any work.


For di sevent day, make una gada woship and make una nor do any work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ