Deutronomi 16:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Den make una celebrate Harvest Feast to honor di Oga una God. Make una gi-am ofrin from una mind, akordin to how E bless una rish. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis na time to celebrate before di Oga una God for di place wey dem for dey woship am; di place wey E choose sey make dem honor en name. Make una celebrate with una shidren, all una savants, Levi pipol for una town, strenjas, shidren wey nor get papa and mama again and wimen wey dia husband don die wey dey stay with una.