Deutronomi 15:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 Make una nor si am as big lost wen una free una savants. Make una remember sey, di work wey dem don work for una for six years, if una sey make una hire pesin make e do am, una go pay am times two. So di Oga una God go bless una for dis tin wey una do. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |