16 But if una savant sey, “I nor wont go,” bikos e love una and una family and e don serve una well.
Yu really don make mi undastand sey, nor bi only sakrifice and ofrin yu wont. True-true, Yu nor just wont only burnt or sin ofrin.
‘My God, I won do wetin Yu wont, bikos Yu rite yor laws for my heart.’ ”
Make una remember sey una bi slave for Egypt until di Oga una God kon save una! Na dis make mi dey give una dis kommand.
For dat kind kase, make una take sharp iron take press en ear join di door, den e go bi una savant forever. Una go do like dis both for una man and woman savant.