Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 15:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Wen una dey free una savant, make una nor let dem go like dat.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 15:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If my papa God, Abraham God and di Pesin wey Isaak dey fear nor dey with mi, true-true yu for porshu mi go without anytin. God si my mind and di work wey I dey do with my hand, naim make am tok to yu yestiday nite.”


I go make Egypt pipol favor una, so dat una go karry tins follow body wen una dey komot from di land.


“E go bad for di king wey build big house with lie-lie and wayo. Di king wey make di men dey work for nor-tin and nor gri pay dem dia salari.


Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.


If una fellow Hibru sell ensef to bi una savant kon serve una for six years, for di sevent year, una must free di pesin.


Make una give dem betta gift with happiness from una animal and from una wine. Make una give some of di blessing wey God give una.


Una wey bi masta, make una trit una savants well and nor shit dem, bikos una know sey, unasef get masta for heaven.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ