12 If una fellow Hibru sell ensef to bi una savant kon serve una for six years, for di sevent year, una must free di pesin.
“Naw, dis na di laws wey yu go tell Israel pipol:
‘For di sevent year, dem must free any Hibru pesin wey don serve dem for six years.’ But una grand-grand papa nor gri hear or listin to wetin I tok.
For di end of evry seven year, make una kancel di debt wey anybody dey owe una.
Wen una dey free una savant, make una nor let dem go like dat.