11 Una fit chop any bird wey dey klean.
But make una nor chop any animal for wota wey nor get fins and skales, bikos dem nor dey klean.
Di birds wey una nor go chop na: eagle, vulture, black vulture,