4 Dem nor si wetin God do to Egypt sojas and dia shariot. How E take kill dem for di Red Sea wen dem dey porshu una. E distroy dem finish and dem neva fit balance kon rish today!
Den, di river kover and kill dia enemies and no one among di enemies, survive.
“Wen Fero men with dia shariot enter di sea, Oga God kon make wota swallow dem, but Israel pipol waka pass for dry groun.”
E trow Fero shariot, all en sojas and strong ofisas inside di Red Sea kon kill dem.
But una go turn back go di wildaness towards di Red Sea.”
Una shidren nor si wetin God do for una wen una dey di wildaness before una rish here.
Den wi turn kon travel pass di wildaness go di Red Sea, just as God kommand mi and wi kon dey waka anyhow round Mount Seir for many days.
Na faith make Israel pipol cross di Red Sea like sey na dry land, but wen Egypt pipol try am, di wota swallow all of dem.