Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 11:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Bikos di land wey una go soon enter go stay, nor bi like Egypt where una from dey kom and where una nid to work with una hand and leg to take plant vegitabol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 11:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pipol wey dey weave and doz wey dem hire to work, go taya and weak well-well.


kon dig well and drink betta wota for pipol land. Yu sey wons yor soja leg tosh River Nile, di wota go dry at wons.


I take una go betta land, so dat una go enjoy di fruit and all di oda good tins wey dey der, but wen una rish der, una turn di land to dirty.


If Egypt pipol nor gri celebrate Shelta Feast, di same diziz wey God send go all di nashons wey nor gri celebrate di feast, go katch dem too.


But di land wey go soon bi una own, na land wey get hills and valleys with plenty rain,


If una obey di kommand, una go get long life for di land wey God promise sey, E go give una grand-grand papa and una wey bi dia shidren; land wey milk and honey full!


Bikos di Oga una God dey take una enter one betta land; land wey get betta river and wota, with fountain wey dey flow for di valley and hill.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ