Deutronomi 10:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
10 But for mi, I stay for di mountin just as I do for di first time for forty days and forty nite. For dat time, God still listin to mi kon sey E nor go distroy una.
So Moses dey der with Oga God for forty days and forty nites; Moses nor chop bread or drink wota. E rite di kovenant word for di two stones and na dem bi di ten kommandment.