Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 10:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 For dat time, God kon tell mi, “Make yu kut two stones like di first ones den kom meet mi for di mountin; make yu still make box with wood for yorsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 10:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So for early morning, Moses kut two stones like di first ones kon klimb go Mount Sinai, just as Oga God kommand am and e karry di two stones follow body.


Di gold altar where dem dey burn incense and di Kovenant Box wey dem kover with gold, dey der too. Di gold jug wey dem put manna, Aaron rod wey grow leaf and di flat stone wey dem rite di law put, dey inside dis box.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ