9 Moses still sey, “For dat time, I sey, ‘Una wahala too mush for only mi.
But yu go taya one day; both yu and di pipol wey dey with yu, bikos dis tin too heavy for yu and only yu nor go fit karry di load.
So Moses listin to en wife papa kon do all di tins wey e tell am.
I go kom down kon tok with yu, I go take some of di Spirit wey dey inside yu kon put am inside dem and dem go help yu karry some of di wahala so dat yu nor go karry am on yor own.
Di eldas go take di man kon ponish am.